Lyrics

[Lyrics] Harrysong – Audio Donation

harrysong audio money

STREAM/DOWNLOAD MP3

Join Our and Channel.

Harrysong Audio Donation Lyrics

Chorus
Audio donation
Lai Lai Lai la
Don take over the nation
Lai Lai Lai la
For this coronation
Lai Lai Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai Lai la

Top 4 Trending Songs
Fireboy DML
Yawa Download
Olamide ft. Asake
New Religion Download
Zinoleesky
A1 (Feeling Disorder) Download
Asake ft. Olamide
Amapiano Download

Direct link Ad

Harrysong [Verse 1]
Me sef I wan donate (Donate)
I get one Trillion to donate (Donate)
Even my Kidney to donate (Donate)
Aso Rock send the details
Instead of me to give the poor, I give the Elites
Smart guys, sharp guys




Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Harrysong [Verse 2]
Abeg how much we done donate? (Donate)
Wey the donators, wey the receiver?
Can I see the balance?
Abeg more people wan donate
Accountant general office burn who can relate
Who wise, Who b fool

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 3
Dem say make we stay for house, say Corona dey come
Coro never land, 10 Billion Dollar wan go
As thief no dey taya, thief no dey rest
Thief no dey shame, Naso God no dey sleep




Harrysong [Chorus]
Lai Lai E Lai la
Don take over the nation
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Outro
Mohammed Oh
Lai Mohammed oh
(It’s Alaadin the dangerous)
My Oga Mohammed oh
For this Quarantine,
For this Quarantine dem don Corona the Nation

No be everything wey eye dey see na ehm mouth dey talk ooo

NOTE! Please click the download button again after the page reload in order to get to the DOWNLOAD PAGE. Our website contains pop-up ads which serves as revenue source to continue providing you our services.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Back to top button

Adblock Detected

We noticed that you are using AdBlock with your browser, We generate the revenue to keep the site running through the advertisement we serve. Kindly disable it to continue browsing through our website... Thanks.